Emitex igwe
Am a content creator
One with God is majority π₯°
16/06/2025
Work hard β
Dream big β
ππ
26/05/2025
Laugh jhoor ππ
1. Biology teacher said s***m has sugar in itπ€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Grace shouted it's a lie..... That thing is tastelessππππππ
2. Men who date slim girls should be awarded ..... it's not easy sleeping with plywoodππππ.
Ask Emeka wetin him dey pass through with Grace πππππ₯π₯π₯π₯
3.please patronize me, I repair broken relationships, fix heartbreak, sell boyfriend and girlfriend, swapping is also availableπ€£π€£π€£π€£π€£π
The cheapest one na grace ππππand Emakaπ
4. Cultist dey toast you, you get mind run leave am come hug me.ππππ
Grace must you hug me before you winππππ Ah greet o bros, bros I greet,
help tap that one wey hold gun ,ah bros I greet oπ€£π€£π€£π€£
5. Grace you say you dey do fasting, since when them start to cook, your eye never comot for kitchenππππ
6. Girl wey dey teach me how to date without breakup, dey don break her heart π€£π€£π€£π€£π€£
I cΓΈmΓͺ in peace ππππ
7. Emeka upon all the 25 artist, wey you feature the song no still pass one minuteπππππ€π€π€π€
8. Pastor never even share the Grace of God you, you don run go meet Grace for houseππππππ
Sha!!!!! Emeka πΆπ©π€£π€£π€£π€£
9. Them carry you go hospital you dey find bed wey near socket, True true Grace you no wellπ«π«π«π«π«π«
10. Grace which one be you went for shopping, on top garri wey you go buyπ€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
11. Emeka you use 5 years learn mechanic work, but another guy dey service your babeπππππππ
12. Americans after getting into a fight, Damn I loss the fightππππ
ΓigΓͺrians nah because him press my neck I for beat am ehnπ€£π€£π€£
Please followπ emitex igwe for more jokes ππππ
With Ada izzinnodo β I just made it onto their weekly engagement list by being one of their top engagers!
16/05/2025
With Lenora Nweze Precious Nwadibechukwu β I just made it onto their weekly engagement list by being one of their top engagers!
16/05/2025
With Lenora Nweze Precious Nwadibechukwu β I just got recognized as one of their top fans!
29/04/2025
Good afternoon guys π₯°
If you know your Jesus let me see your hands up π
28/04/2025
How do I look guys
28/04/2025
Always on God π
28/04/2025
How do I lookπ₯°
One with God is majority
