FADA IGWE
simple and fun to be with,hate imposter disloyalty
21/08/2025
Hmmmm,if i just collect like 3m eh,i go start life afresh
21/08/2025
Ever since wey zlatan start to dey chop wire monie,e nor dey shout ayi kapachumarumaruchupaku again 😀😀😀😁
Wire monie sweet ooo
15/08/2025
League don start,shey una no go drop code ni. Na waw ooo
13/08/2025
Who’s active, paste aza in comment section
Make sure you’ve been active follower
13/08/2025
13/08/2025
13/08/2025
Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Website
Address
Lagos
