Lolo okechukwu peace lifestyle
Digital creator, family lifestyle, personal blog
23/08/2026
Happy Sunday my dear lovely people π₯° and happy new blessed week to us all π
Shebi una done see the anger on my face now π₯Ήππ
Instead mark nsukka bread go just start to pay me money π° they keep reminding me of my tasks this week,wetin i go dey post,I no no π
17/08/2026
Omor πthis content creation no easy ooo at time person dey go think wetin e go post e no go ses,at this junction e be like say I no do again π₯Ή
09/08/2026
Happy Sunday umu chukwu π.
Hope you are went to church today?
Blc there is Joy in the presence of God .
O chim π‘.pls let this not be real biko oo, does it mean na cockroach wey dey lick since blc I no understand π
06/08/2026
See my stressed face ooo π everybody is busy reminding me how fat I'm getting hmmmm π₯Ή I said to myself no nah I must do something about it,let me start work let it be part of my exercise instead of being in the house all the time, see me nah the work is really dealing with me,is like i Wil quite ooo π₯Ή
03/08/2026
Breakfast is ready my people come and join me.
Adirokwam akwa nri π€ͺπ
Okpa nsukka oooππ€ͺ
Me preparing my okpa with my original Enugu palm oil,not your regular coloured yamaya oil π
Click here to claim your Sponsored Listing.
