WarrislangsLady B

WarrislangsLady B

Share

My name is Mrs Blessing.. I am a Business woman and I base in warri...

15/05/2026

Fun Friday πŸŽ™οΈπŸ’ͺπŸ‘€πŸ’ƒπŸ’ƒ, ..

15/05/2026

warri girls never born to loose guard πŸ˜‚πŸ˜‚,if u be warri person wey nor sabi dance go look bush abeg πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€ΈπŸ€Έ..

15/05/2026

warri to the world, u be warri babe u nor get steps keh, nor do oo
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’ƒπŸ’ƒ..

13/05/2026

chai uwa 😭😭,if i know say naso life be, i for nor come life at all, imagine dis handsome guy nai ground go chopπŸ€”,life is mean o, death is d greatest ememy of man, we are all tenants in dis worldπŸ’”πŸ’”πŸ‘€,rest well great legend Alex E...

17/04/2026

abeg make una help check on Vdend ooo, his karma is back from kuje, odogwu blord is coming out strong to humble licking licking mouth Vdend, Nor be who first run go call police dey win case o πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚, welcome back odogwu Blord u won πŸ’―πŸ’ͺπŸ€ΈπŸ€ΈπŸ™ŒπŸ™Œ,and i know say if Vdend find ur trouble again, u go still flog am πŸ€£πŸ™ŒπŸ™Œ...

12/04/2026

make una allow uncle Breath..

12/04/2026

pls Maynation is a fanbase of lovers of MAY Yul-Edochie , u all dragging uncle Baba shld let him breath, allow people to enter light of queen May, one ❀️❀️...

05/04/2026

Christ is Risen, hallelujah, Hosanna πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ’ͺπŸ₯°, Happy Easter everyone, enjoy ur DayπŸ˜πŸ‘πŸ‘πŸ₯‚...

Photos from WarrislangsLady B's post 05/04/2026

Odogwu Blord is such a young Billionaire who humble Vdend πŸ˜‚πŸ˜‚,his only crime is giving wotowoto for wotowoto, banter for banta, recking for recking, and brought out vdend worst, who nor dey sue con start to dey sue dey waka πŸ˜‚, happy birthday legend Blord πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ’ͺπŸ‘,Na May u be πŸ™ŒπŸ‘

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Warri?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

DSC Roundabout
Warri