Amalynda
welcome to the official page of Amalyndaβ¨
Creating Entertaining content focused on lifestyle ,tours travel and Catering flights βοΈπ« π³ above all loving God π
Guys Verydarkblackman know me, πππ watchπππππππ
I wish I can hΓ©lp but it is well β₯οΈβ₯οΈβ₯οΈ
Abeg make Una listen π JoJo when you start to dey sell béà ds and polo π€£π€£π€£π€£ Una no go kpia me for this internΓ©t
He sent me message,yesterday and today I have went to do the waybill to him,very legitπππππππππ
Drop the bucket πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£πͺ£ ii I want to see only bucket in the Koment section π€£π€£π€£π€£ Verydarkblackman
Oluebubethetalkingdrum you do abi you no do, fanmz make Una tΓ‘g him ask him this question
Strong message from Verydarkblackman omo this part sweet me ehπππππππππππ
If am not legit, or trustworthy,will I be getting this , contract πππππyes I called it contract because from bead to clothes πππ Ratel Una too much β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈ outside country no fear,na you way dey Nigeria go dey fear π€£π€£π€£π€£π€£
12/08/2026
Abeg where i fit see this kind friendship,I wish you long life and prosperities Destiny Etiko make Una wish her well if U are praying to have a genuine and supportive friend like this,πππ
Please Nigeria na women dey do women,ππππ opportunity way come my way to do business with peller ππ, Jarvis come stop am ,this is how the conversation startedπππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Address
Arida
Lagos
