SorBari Family tv
I'm here to put smiles 😊 on your face cos I chooses HAPPINESS🥰🥰🥰
Happy Sunday Guys
15/07/2026
This rain don turn all my clothes to “Bush Meat Collection.” 😂 If no be perfume and roll-on wey dey fight for my destiny, people for dey run comot from my side. For over one week now, sun no wan do him work. Na damp cloth and bush meat aroma I dey rock. 😭😂😂
13/07/2026
“Cold weather go pass, but pregnancy fit stay for nine months. Use sense and stay responsible. 😂
🫣🫣
12/07/2026
The smile 😊
Hi people of light 💡
08/07/2026
My prince 🫅
06/07/2026
Happy birthday my love 😍
My little Mama is saying good morning 🌞
See my sister wey wear white! Na original daughter of Ogoni. Abeg, your own sister fit compete with am? 😍😂
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Lagos
